Ye artwork

Song

Ye

Burna Boy

2019 · African

No ratings yet

Ye Lyrics

by Burna Boy

Oh baby, your body's on fire My nigga die for nothing, ah My nigga die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga die for nothing, ah My nigga die for nothing, ah My nigga Oluwaburna Eh-eh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit die for nothing Make you know say anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty, plenty, plenty suffer wey we face Just to make sure money dey But my people dem go say I no wan kpai, I no wan die I no wan kpeme, I wan enjoy I wan chop life, I wan buy motor I wan build house, I still wan turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit Different things dem happening Schemes and packaging Inna one night, four shows I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller, that's my bro, my family Frozen chains When it comes to money, I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be commissioner, I be head of state But my people dem go say I no wan kpai, I no wan die I no wan kpeme, I wan enjoy I wan chop life, I wan buy motor I wan build house, I still wan turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon, or the Bentley? The girl dem riding with me I no fit, die for nothing Oluwaburna Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye Oh baby, your body's on fire Eh, body's on fire Oh baby, your body's on fire Eh, body's on fire

Lyrics are provided for educational, critique, and study purposes under fair use. Sourced via LRCLIB. If you are the copyright owner and wish to request removal, please visit our DMCA & Copyright Policy.

Rate this song

Log in to rate and review this song.

No written reviews yet.

Frequently asked questions about Ye
Who sings Ye and when was it released?

“Ye” is performed by Burna Boy, released in 2019.

Where can I read the full lyrics to Ye?

You can read the complete, verified lyrics for “Ye” right here on WorldBestSong along with music ratings and community reviews.

What is the listener rating for Ye?

“Ye” has not been rated by listeners yet on WorldBestSong. Be the first to rate and review it!

Where can I stream Ye?

You can stream “Ye” by Burna Boy directly on Spotify, Apple Music, and YouTube through the streaming links available on this page.

🎵 Are you a musician?

Use our free Song Mastering Tool or BPM & Key Finder directly in your browser.